
Moses Bliss and his powerful song “E Dey Flow,” which features Neeja, Ajay Asika, Festizie, Chizie, and S.O.N. This vibrant track is a testament to God’s abundant blessings and the anointing that flows over the lives of believers.
Lyrics of E Dey Flow ft. Neeja, A-Jay Asika, Festizie, S.O.N Music & Chizie – Moses Bliss
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e dey show
I no fit count
I no fit count oh
The blessing of God
Upon my life oh
See as my life
E don balance oh
Na the grace of the Lord
Taking me high
(Oh oh oh)
No be fantasy
Your love is my reality
The anointing
Dey break the yoke
All of dem dey believe
Say my God no dey bobo
The way you pamper me
Steadily oh
Surprising me constantly oh
Boosting my energy oh oh
This your love no be fallacy oh
Even the blind can see oh
Wetin u do for me oh
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e dey show
The oil flowing steady
Comot the boy from trenches
Hilux no fit park my blessings
I dey on God
So I’m never stressing
“No ooh”
Falala Falala
Under the umbrella
I get eternal life
Me no fit suffer
My daddy Ogaranya
E put the oil for my head
When I look around oh oh
Everything I dey see
Just dey make me believe say
Oil dey my head oh
As u see me dey shine oh oh
Sapa and me be like bread and tea before
Jehovah help me oh
Now I don dey select
Odogwu na my connect
All of my songs
Just dey make sense
Oil dey my head oh
Na the word I dey confess
Wey come dey make me the best
Who God don bless no man contest
Oil dey my head oh
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e dey show
E dey show
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow
Lyrics Analysis
Chorus
The chorus sets the tone for the song, emphasizes the overflowing blessings and anointing from God. The phrase “E dey flow” signifies the continuous and abundant outpouring of God’s favor.
Verse (Neeja)
Neeja’s verse highlights the countless blessings and the stability brought by God’s grace. It underscores how divine favor elevates and transforms lives.
Verse (S.O.N)
S.O.N speaks to the tangible and real nature of God’s love and blessings. The anointing breaks yokes and brings freedom, showcasing the reality of God’s power in his life.
Chorus Repeated
Verse (Ajay Asika)
Ajay Asika reflects on the transformational power of God’s anointing, taking him from humble beginnings to a place of abundant blessings. His reliance on God eliminates stress and worry.
Verse (Festizie)
Festizie celebrates the eternal life and protection provided by God. The metaphor of being under God’s umbrella signifies divine covering and security.
Verse (Chizie)
Chizie reflects on how God’s blessings have changed his life, making him shine. The transformation from lack (“Sapa”) to abundance is evident through God’s help.
Verse (Moses Bliss)
Moses Bliss concludes with a declaration of divine selection and connection. His songs resonate because of the anointing on his life, and he acknowledges that no one can contest God’s blessings.
Chorus Repeated
Press Play, Watch & Download below;
“E Dey Flow” by Moses Bliss featuring Neeja, Ajay Asika, Festizie, Chizie, and S.O.N is a powerful song that celebrates the abundant blessings and anointing from God. The lyrics emphasize the transformative power of God’s favor, highlighting how it brings stability, freedom, and joy to believers’ lives.
Feel free to stream the song, watch the official video, and let the message of God’s overflowing blessings inspire and uplift you. Share your thoughts and testimonies in the comments below!







