
Kid Afrobeat music sensation, Mechosa is rounding up the 2021 music year with a brand new inspirational song titled “Na You“.
Mechosa delivered this song in a typical Afrobeat style with a lyrical mix-up of pidgin and English on a Jeo Waxy x MusicMonstar produced beat. As mixed and mastered by Marqaimixx, “Na You” by Mechosa will no doubt intensify the anticipation of fans for her debut album which was promised to be out real soon.
LYRICS!
Blessings for my body
For my body x2
Give me love wey dey sweet my body
Yeah yeah ehh
Bless me daily for my body
Oyea yea yeah yea
[Chorus]
If ask me oh
Why I dey shine like this
I say “Na You”
Na You uu
I go count my blessings
Name dem one by one because Na You uuu
Na You uuuu
Dem dey wonder oh
Why I dey shine like this
I say na you uuu
Na you uuu
As I enter oh, everybody believe because na you uuu
Na you uuu
[Verse]
Nobody love me like you do
I sing to say thank you
For your sweet love & melody dey follow me, ma beremole ma Jo dada
Follow me down to go down now
EMI Omo Ologo
I dey run the town go solo
Give me love wey dey sweet my body
Sweet my body X2
Blessings for my body
For my body x2
Give me love wey dey sweet my body
Yeah yeah ehh
Bless me daily for my body
Oyea yea yeah yea
Dem dey wonder oh
Why I dey shine like this
I say na you uuu
Na you uuu
As I enter oh, everybody believe because na you uuu
Na you
If them ask me oh
Why I dey shine like this
I say “Na You”
Na You uu
I go count my blessings
Name dem one by one because Na You uuu
Na You uuuu
Dem dey wonder oh
Why I dey shine like this
I say na you uuu
Na you uuu
As I enter oh, everybody believe because na you uuu
Na you
Sweet my body 2x
For my body 2x
Sweet my body 2x
For my body 2x






